[LYRICS] T-Hadex - Aventador

 



Alakori no know doremi wan dorime

You see that aventador e be many many milli o

As omo iko wey come from the ghetto

Otu gbodo lori tonro

Iru tie ni mo riri o

E no get any trips you wan put me on

Before you check and balance I go make sure say I gallant o

We dey get enemies we no hate

Love to my sisters and my brothers

Oh my gee

Canada

Gba 4g

No kana

Ode le wo turkey

Je breakfast

Wa lunch go Ghana

Oh my gee

Canada

Gba 4g

No kana

Omo bi 40 lori mi

Zanoti lese shoti wori mi

Alakori no know doremi wan dorime

You see that aventador e be many many milli o

As omo iko wey come from the ghetto

Otu gbodo lori tonro

Iru tie ni mo riri o

E no get any trips you wan put me on

Before you check and balance I go make sure say I gallant o

We dey get enemies we no hate

Love to my sisters and my brothers

Oh oh oh

Oh oh oh

Do oghene do

Awon temi jo oo oo

Jo oo oo

Jo oo oo won jo

My brother oh oh oh

Oh oh oh

Do oghene do

Awon temi jo oo oo

Jo oo oo

Jo oo oo won jo

I beg omotena she no wan gree

I call her number omo she no wan pick

Naso I enter store I buy wetin she like

Ewo lomu ninu versace ati nike

Ewo almajiri ewo bobo

Them no fit whyne me emi stubborn

Wa je ka soro na

Me I no be dodoyo shomo

Canada (eh)

Gba 4g (eh)

No kana

Ode le wo turkey (oh eh)

Je breakfast

Wa lunch go Ghana

Oh my gee

Canada

Gba 4g

No kana

Omo bi 40 lori mi

Zanoti lese shoti wori mi

Alakori no know doremi wan dorime

You see that aventador e be many many milli o

As omo iko wey come from the ghetto

Otu gbodo lori tonro

Iru tie ni mo riri o

E no get any trips you wan put me on

Before you check and balance I go make sure say I gallant o

We dey get enemies we no hate

Love to my sisters and my brothers


Download Music 

Post a Comment

0 Comments